"END OF THE DAY"
— خوانده شده توسط Mr Drew
"END OF THE DAY" آهنگی است که در غنیان اجرا شده است که در 09 ممکن-است 2025 در کانال رسمی کمپانی ضبط - "Mr Drew" منتشر شد. اطلاعات انحصاری در مورد "END OF THE DAY" را کشف کنید. متن آهنگ END OF THE DAY، ترجمه ها و حقایق آهنگ را پیدا کنید. طبق اطلاعات موجود در اینترنت، درآمد و ارزش خالص توسط حمایتهای مالی و سایر منابع جمعآوری میشود. آهنگ "END OF THE DAY" چند بار در نمودارهای موسیقی جمع آوری شده ظاهر شد؟ "END OF THE DAY" یک موزیک ویدیوی شناخته شده است که در نمودارهای برتر محبوب، مانند 100 آهنگ برتر غنا، 40 آهنگ غنیان برتر، و غیره قرار گرفته است.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"END OF THE DAY" حقایق
"END OF THE DAY" به 7.6K کل بازدید و 535 لایک در YouTube رسیده است.
این آهنگ در 09/05/2025 ارسال شده است و 0 هفته در نمودارها سپری شده است.
نام اصلی موزیک ویدیو "MR DREW - END OF THE DAY FT KOJO BLAK (VISUALIZER)" است.
"END OF THE DAY" در یوتیوب در 08/05/2025 21:00:06 منتشر شده است.
"END OF THE DAY" متن ترانه، آهنگسازان، برچسب ضبط
Andrews Commey Otoo Pka Mr Drew performs " End Of The Day feat KOJO Blak" off his debut Ep , LOVA BOY ERA.
Produced by Ugly
Mixed by GigzBeatz
Written by Mcdonald Braide
Lyrics
Anonymously
I no know where this my pain come from
but edey hit me for my liver
hmm
for my chest
down to the decimal
Adwen nu tɔ kyema
them no dey tell person
awula obaa pila moko eyy
At the end of the day
no be only me go dey
No no
no man is an island
hmm
I no fit run another race
make yawa no go dey
this love fit put you for choke hold
Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna
Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna
Daadaa you dey lie
No dey
need your love
aurevoir
you dey pour water for my ogya (fire)
and edey make me cold
Very soon you go learn
you wey be holiko
you dey scare grown man like koliko
Mi na no bo tamɔ mmlamiko
Asuma toliko
My liver
slow down
For now
I don’t know why
water
comot ma eye
and edey slow me down
Running from your love
Kilometres
before I crush
must to cool down
This love fit put you for choke hold
At the end of the day
no be only me go dey
No no
no man is an island
hmm
I no fit run another race
make yawa no go dey
this love fit put you for choke hold
Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna
Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna